Ego’s Diary – EP 5
E be like say the more we dey try run from sapa, di more e dey gain speed 😭 or am I the only one who has taken notice?
E be like say the more we dey try run from sapa, di more e dey gain speed 😭 or am I the only one who has taken notice?
Special shoutout to Yann Sommer 👏 for casting our tickets last weekend with his heroic saves but God big pass am. Na why e give us the Mayor of Ekiti 🙇
First of all, can we join hands together and swear for Chelsea😭 because I don’t understand what’s going on with that club.
Last weekend take style bloody o! This small soft-girl life wey I wan live, na im Barcelona dey chuk eye for like na me be the harbinger of their problem. Abi na me dem dey owe money?