Blog Post

Frapapa Blog > Blog > Ego's Diary > Ego’s Diary – EP 1
Ego's Diary - EP 1 - It's time to go again!

Ego’s Diary – EP 1

It’s time to go again!

Ego's Diary - EP 1 - It's time to go again!
Image credit: Tenor.com

Last weekend take style bloody o!

This small soft-girl life wey I wan live, na im Barcelona dey chuk eye for like na me be the harbinger of their problem. Abi na me dem dey owe money?

You know say me, Ego suppose don comot trenches if dem and Roma and Basel no decide to dey unfortunate.

The thing is they can’t kill our spirit. Dis trenches, na all of us go comot from am.

Because las las na who give up, lose! We go again 💪🏽 

Now, here’s my weekend picks for you. You can use the code AYJDP to bet on this selection.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *